Lao News

ອາເມຣິກາປະກາດຈະສົ່ງກອງທັບປົກປ້ອງໄຕ້ຫວັນຖ້າຈີນຮຸກຮານ

ທ່ານ ໄບເດັນ ສົ່ງສັນຍານເຕືອນປັກກິ່ງ, ອາເມຣິກາ ພ້ອມໃຊ້ກຳລັງປົກປ້ອງໄຕ້ຫວັນຈາກການຮຸກຮານຂອງຈີນ ໂດຍຈີນແຜ່ອິດທິພົນທົ່ວເອເຊຍ ຄືກັບຣັດເຊຍພະຍາຍາມຍຶດຢູເຄຣນ.

ວັນທີ 23 ພຶດສະພາ 2022 ບຣູມເບີກລາຍງາຍວ່າ ປະທານາທິບໍດີສະຫະລັດອາເມຣິກາ ໂຈ ໄປເດັນ ໄດ້ກ່າວໃນຂະນະທີ່ຖະແຫຼງຂ່າວລະຫວ່າງຢ້ຽມຢາມກຸງໂຕກຽວ ປະເທດຍີ່ປຸ່ນ ເພື່ອກຽມຮ່ວມປະຊຸມ “Quad” ຫຼື ກຸ່ມພາຄີ 4 ປະເທດເຊິ່ງປະກອບມີ ອາເມຣິກາ, ຍີ່ປຸ່ນ, ອິນເດຍ ແລະ ມາເລເຊຍ ມີເປົ້າໝາຍຮ່ວມກັນຄືການຄ້ານອຳນາດລັດຖະບານປັງກິ່ງ(ຈີນ)ທີ່ຈະແຜ່ອິດທິພົນໃນທະເລຈີນໃຕ້.

ທ່ານ ໄບເດັນ ໄດ້ໃຫ້ຄຳໝັ້ນສັນຍາວ່າ: ກອງທັບສະຫະລັດະພ້ອມແຊກແຊງເພື່ອປົກປ້ອງໄຕ້ຫວັນໃນການໂຈມຕີໃດໆກໍຕາມທີ່ມາຈາກຈີນ.

ໃນຂະນະດຽວກັນ ໃນຄຳຖະແຫຼງການຄົບຮອບພັກຄອມມູນິດຈີນ ປະທານາທິບໍດີ ສີຈິນຜິງ ໄດ້ກ່າວວ່າ: ການຮວມຊາດຂອງຈີນກັບໄຕ້ຫວັນເປັນສະຕາທີ່ຫຼີກລ້ຽງບໍ່ໄດ້ ແຕ່ຜູ້ນຳຈີນບໍ່ໄດ້ມີທ່າທີຊັດເຈນວ່າຈະໃຊ້ກຳລັງເຂົ້າຈັດການໄຕ້ຫວັນ ຫຼື ບໍ່.

#ອ່ານຕໍ່ພາກພາສາອັງກິດ

Biden tell Japan say e ready to use force defend Taiwan

U.S. President Joe Biden say on Monday say im ready to use force to defend Taiwan.

Biden tok dis one as part of series of critical comments about China, during im visit to Japan.

Na im firsttrip to Japana since im enta office and no so Japanese Prime Minister Fumio Kishida stand dia dey look.

But one of im aide say di comment no mean say U.S. policy on di self-ruled island don change.

Di US president comment appear to dey different from existing U.S. policy of so-called strategic ambiguity on Taiwan.

China consider di democratic island as dia territory, part of “one China”..

And Beijing say na di most sensitive and important issue for dia relationship wit di United States.

Wen one reporter ask Biden if United States go defend Taiwan if dem attack am, di president answer: “Yes.””

Dat na di commitment wey we make, Joe Biden say, during one joint news conference wit di Japanese leader.

“We agree wit one-China policy. We don sign am plus all di intended agreements wey dem make inside.

“But di idea say, dem fit to take am by force, just take am by force, no just dey, no just dey appropriate.”

Im add say im dey expect say dat kain tin no go happun or dey attempted.

Following Biden comments, one White House official say e no get any change for policy towards Taiwan.

Di president national security aldes shift for dia seats and bend dia heads, dey study Biden closely as im respond to di question on Taiwan.

Plenti bin look down as im make wetin resemble not so clear commitment to Taiwan defence.

Biden make similar comment about defending Taiwan for OctoberDuring dat time, one White House tok tok pesin say Biden bin no dey announce any change in U.S. policy.

And one analyst refer to di comment as ‘gaffe” or blunderUnited States bin don agree long ago say na one China, including Taiwan.

But it e don adopt im ‘strategic ambiguity’ on di question of weda e go involve imsef in military conflict over di island.

Di tok dey come as Biden make tough comments about China increasingly self confident for di region.

Di president say im hope say Russia President Vladimir Putin go pay price for im invasion of Ukraine in part to show China wetin e goface if e invade Taiwan.

Di comments dey likely to both provoke Beijing and overshadowEconomic Framework.

I koko of Biden Japan visit, wey be to achieve one Indo-PacificDi framework be broad plan wey go provide economic pillar for U.S. engagement with Asia.

Im trip include meetings wit di leaders of Japan, India and Australia, for di “Quad” group of kontris.

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button